Header Ads Widget

Update:    Happy New Year!   List of 12 Teams for Morocco 2024 Women's AFCON     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG 2024 AFCON Opening Game: Ivory Coast vs Guinea-Bissau, 13th January 2024 20:00WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

Akwa United 2 Wicked For Wikki

Akwa United use Wikki tourists of Bauchi count 1 and 2 for Uyo as dem return to Godswill Akpabio Stadium after dem don borrow Super Eagles over the weekend when the national team no gree fly against Bafana Bafana.
Alhassan Ibrahim return home after National duties and he come ginger his team to Victory for Tuesday afternoon. Musa Newman score brand new goal for 25th minute before Christian Pyagbara seal the Victory for last minute to give the Uyo number ten win for this season.
The win carry Akwa United put for Number six for league table as dem take 10 positions senior Wikki wey dey Number 16. Sunshine dey star with Shooting and Remo as Gombe follow dey United for relegation zone. Plateau dey top with 45 and MFM dey second with 40.

Post a Comment

0 Comments