Hot Post

5/recent/ticker-posts

Rohr : Naija League Players Get Football Age

Coach Lala for Super Eagles Gernot Rohr don burst kasala hala say our sabi players for NPFL dey use football age.

The Oyinbo Coachi talk say na one of the reasons wey no make him like to dey call NPFL players for Super Eagles matter because dem be Agbalagbi wey dey form youngi. Oga yarn the matter for him radio interview with Brila FM.

“There is an existing problem with Nigeria based players. We cannot tell their real age."

“The door is always open for the best players. The Nigeria League players must prove themselves with the CHAN team first, because at the moment we have a winning team, so the home based players must prove they deserve a place in the team.”

Jamiu Alimi don get invitation from the Coach before while Ikechukwu Ezenwa na the only Home-based player for the last friendly match against Senegal for London.

Post a Comment

0 Comments