Update: :     FIFA World Cup Qatar 2022     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG  Qatar 2022 FIFA World Cup Opening Game: Qatar vs Ecuador, Sunday 20th Nov. @ 17:00 WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

Rivers United Ready To Break Bank For Stephen Odey

Port Harcourt club River United dey trend for news in the past few days after dem don come out show pocket say dem ready to kolobi MFM sabi player Stephen Odey.

As we know that for world football today,Better Player na money go buy am,if you no fit spend money, na ojodi be your case.

Stephen Odey na the main striker this season for the league as he siddon bereke balance as leading top striker and the only sharpshooter with double figure.

Rivers United wey be combination of Sharks and Dolphins ready to do anything possible to comot for danger and the report talk say dem dey package N100million(100moola) to bring Stephen Odey to Port Harcourt as the transfer window don open for second half of the Season.

Post a Comment

0 Comments