Update: :     FIFA World Cup Qatar 2022     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG  Qatar 2022 FIFA World Cup Opening Game: Qatar vs Ecuador, Sunday 20th Nov. @ 17:00 WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

Mfon Udoh 'Birthday Boy' Celebrate ontop Nnewi Warriors, MFM fem Wikki in Bauchi

Na happy birthday be the song wey Enyimba FC dey sing on Wednesday for their reschedule match as dem use two fine chicks romance Ifeanyi Ubah players in Calabar.

Birthday sabi player and record topscorer in NPFL history Mfon Udoh provide assist for Joseph Osadiaye before he come score another one in 88th minute to punish dem visitor. MFM show say dem strong like stone after dem get another away draw after wetin dem do for Calabar over the weekend against Enyimba,dem go bauchi to draw Wikki tourist as Shammah Tanze score for first half before Stanley Okorom come tell the home team odeshi for 61st minute.

MFM don enter third position with one match for left hand,Enyimba don power enter number eight as Ifeanyi Ubah use two points senior Wikki wey dey fight relegation.
Photo Credit : npfl.ng

Post a Comment

0 Comments