Hot Post

5/recent/ticker-posts

NPFL enter week 9

Rivers United vs ABS, Wikki vs MFM, Rangers vs Kano pillars, Enyimba vs Ifeanyi Ubah na the matches wey dem don postpone base on say Rivers united, Rangers, Ifeanyi Ubah and Wikki dey play for continent this weekend. However,the excitement no finish as plenty still remain for Katsina go unite with Sooting stars, Gombe go welcome Akwa united, Remo go dey fight for stars with Lobi.
Plateau go try to fem tornado as Nasarawa go try stop sun from shining.

Abia warriors go entertaining El kanemi warriors for war field wey dey Umuahia and Supersport go show the match live.

Post a Comment

0 Comments