Header Ads Widget

Update:    Happy New Year!   List of 12 Teams for Morocco 2024 Women's AFCON     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG 2024 AFCON Opening Game: Ivory Coast vs Guinea-Bissau, 13th January 2024 20:00WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

Pidgin Friday : Barcelona fit Turn Striker to Goalie

We no say Victor Adigun Moses na sabi player wey fit turn arugbo defenda dem into small tata on his own happi day.
For 2012,Moses talk am say he hope him go fit play for Barcelona in future because he like the club and some Chelsea fans no like him yarn atall say na boil full him mouth, na dream wey no fit become reality.
Yaya Toure na lawman for Barcelona because Talent Boku for there,hunger for more goals fit make Barcelona play 11 Strikers for one match.

Player like Moses no go fit bench Neymar,Suarez abi Messi and the only position wey he fit hold na defence due to his pace, strength,skills and power but the koko be say Moses na good defender ?
Moses fit mark Bale ?
Moses fit stop Ronaldo ?

Wingback dey different from Fullback as we fit describe am like side midfielder.
At Age 25,How many years he fit take serve Barcelona if we consider the years wey Dani Alves take Play for Barca ?

Make we look the Africa effect,the black angle and the Afcon Worry of Every two years !

Anything dey possible sha but Chelsea no be small team wey dey sell stars anyhow and na still rumour for November.


Post a Comment

0 Comments