Header Ads Widget

Update:    Happy New Year!   List of 12 Teams for Morocco 2024 Women's AFCON     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG 2024 AFCON Opening Game: Ivory Coast vs Guinea-Bissau, 13th January 2024 20:00WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

MFM Pour SanSand For Enyimba Garri

Mountain of fire carry JoJo and nono enter Calabar on Saturday as Enyimba force dem chop Ogbono.
MFM wey dey hot like fire carry Olatunbosun Sikiru and Stephen Odey to go roast the people's elephants for U.J Esuene Stadium.

League topscorer, Stephen Odey score the opening goal for 24th minute but Enyimba no allow Church boys start thanksgiving as Ibrahim Mustapha shagalow the equaliser with just five minutes remaining.

MFM dey for 4th while Enyimba dey hol number eleven.

Line-ups
ENYIMBA: 32. Fatau Dauda 16. Dare Ojo 27. Chima Akas 12. Kelly Kester 14. Isiaka Oladuntoye 26. Samson Gbadebo 10. Mfon Udoh 19. Ibrahim Mustapha 9. Stephen Chukwude (Ismaila Gata 69') 15. Ikechukwu Ibenegbu (Olufemi Oladapo 79') 20. Joseph Osadiaye (Chinedu Ohanachom 90')
Unused Subs: 1. Theophilus Afelokhai 5. Ifeanyi Anaemena 13. Stanley Dimgba 4. Solomon Okpako
BOOKED: NIL
GOAL: Ibrahim Mustapha 85'

MFM FC: 33. Egbe Ospino 28. Stanley Okorom 20. Julius Oriyomi 18. Bashiru Monsuru 30. Austine Opara 4. Shola Brossa 6. Tchatcho Grischard 10. Chukwuka Onuwa (Agbane Candy 90') 2. Sikiru Olatunbosun 29. Washed Adebayo (Ifeanyi Abara 75') 31. Stephen Odey ( Adegboyega Adekunle 90')
Unused Subs: 1. Folarin Abayomi 5. Abisoye Olawale 3. Chuka Uwaga 38. Akanni Elijah
BOOKED: Bashiru Monsuru 8', Sikiru Olatunbosun 29', Chukwuka Onuwa 38' Egbe Ospino 78'
GOAL: Stephen Odey 24'


Enyimba FC coach Gbenga Ogunbote after : "My players did well but the result didn't reflect the game."
MFM FC Coach Fidelis Ilechukwu: "Loss of concentration at a critical time denied us a win today."
On Sunday, ABS go greet Remo for shagamu as Pillar go enter J-city but it go hot between Gombe and 3sc while na Abia warriors go host Lobi for Umuahia while Uyo go stop Sun from shining with Akwa United.
Nasarawa go chop money clean mouth when Ifeanyi Ubah land as Maiduguri go full for El-Kanemi go fear Tornado.
Rivers United and Rangers dey flex for Caf Champions League.

Photo Credit : npfl.ng

Post a Comment

0 Comments