Hot Post

5/recent/ticker-posts

Kano Pillars no allow Rivers flow,Rangers do late party for Lobi head

Ashadi Destiny score freekick for first half injury time for Katsina to collect all the three points wey dey available against Ifeanyi Ubah.
Bobby Clement wole Lobi stars for last minute to help Rangers pake all three points for enugu just as Nnaemeka Anyanwu screamer give Wikki victory over sooting.
The korrect match of the midweek na between Rivers United and Kano Pillars as Amos Gyang header cancel out Godbless Asamoah goal.

NPFL (Rescheduled) Matchday 7 Results
Rivers 1-1 Pillars
Wikki 1-0 3SC
Rangers 2-1 Lobi
Katsina 1-0 FCIU

Rangers victory comot dem from relegation zone as Ifeanyi Ubah and Shooting stars dey danger,Rivers united dey 13 while Wikki dey yotomi for 14.

Post a Comment

0 Comments