Update: :     FIFA World Cup Qatar 2022     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG  Qatar 2022 FIFA World Cup Opening Game: Qatar vs Ecuador, Sunday 20th Nov. @ 17:00 WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

FC Ifeanyi Ubah don land gidigba for Egypt

Anambra Warriors wey we sabi as FC Ifeanyi Ubah don land for Egypt as dem dey get ready to do field war with Al-Masry for the FIFA confederations cup second leg wey go shele for dis weekend.
Ifeanyi Ubah waka go Egypt withu only one goal wey Tamen Medrano score for the first leg last Sunday.
The match go happen on Sunday 19th February 2017 for Ismailia Stadium, Ismailia Egypt as dem don encourage all Naija people for Egypt to come out and support the team.


Photos by Lord Verbinski

Post a Comment

0 Comments