Update: :     FIFA World Cup Qatar 2022     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG  Qatar 2022 FIFA World Cup Opening Game: Qatar vs Ecuador, Sunday 20th Nov. @ 17:00 WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

Boboye Na Baba,Stephen Odey Na Beta Pikin

Plateau United coachi lala don win Coach of the month of January as he help hin team pake 13 points out of the Available 15points wey dey as plateau united win four games and dem draw one.
He beat Gbenga Ogunbote of Enyimba,Fidelis Ilechukwu of MFM and Henry Makinwa of ABS FC.
Oga Boboye don win am last season February when he dey Abia Warriors.

Sharp Shooter wey carry fire for head,Stephen Odey of MFM don win the best player of January as he beat Sikiru Olatunbosun of MFM,Kabiru Umar of Plateau United and Olufemi Thomas of Rivers United to win the award.
He nak four goals and make one assist join.

Photo Credit : npfl.ng

Post a Comment

0 Comments