Update: :     FIFA World Cup Qatar 2022     Football and Other Sports: Live BLOG   Nigeria Football and Other Sports: Live BLOG  Qatar 2022 FIFA World Cup Opening Game: Qatar vs Ecuador, Sunday 20th Nov. @ 17:00 WAT.      • Welcome to Nigeria Football and Others Media (Nigfooty Sports), the Home of Global Sport.     ☎️ To contact us, call, +2349074986288 - Nigeria Football and Others Media

NPFL Match Day One Preview in Pidgin

The Naija Professional Football League go return from long holiday like school pikin dem dis weekend but na Ranka Dede for Kano as Pillars go stay strong against Ifeanyi Ubah for the only game wey dey for Saturday.
Other teams go dey shake body on Sunday with Sooting and Lobi fighting for their stars in Ibadan,MFM go try fire Tornadoes of Niger in Lagos as ABS go welcome Akwa United FC.

Rivers united go carry water wet Elkanemi Warriors while Enugu Rangers go dey tell Abia Warriors Kedu.Katsina and Gombe go dey United after 90minutes as Remo stars go dey arrange flogging for Plateau United body.

Meanwhile, Aba Giants wey be Enyimba go try stop Sun from shining but wikki go dey wicked to Nasarawa United as we league go finally begin.

Post a Comment

0 Comments